Friday, 6 December 2013

Correct Obodo Oyibo chick wey im name na Brandy Norwood dey show face for naija o


Oya my people make i nak una this tori, the onyibo babe wey last show face for naija for 2011 the time wey mtn telephone company do their project fame west africa, that one nah for 2011 dey waka enter we own country again o.The one wey dey carry am come na the cloth waka wey onyibo people dey call beauty pageant wey be say our home boy Uti Nwachukwu dey arrange for house and the title wey them call this one nah Face of Sofa beauty pageant. Date nah first of December 2013, una go like show face? I go let una know how the thing dey go if una show interest sha, so make una comment for inside we comment box.

No comments:

Post a Comment

Note: only a member of this blog may post a comment.